So Fine [Album Version (Edited)]

CHIBUEZE CHARLES CHUKWU, OVIE MICHAEL HUNTER, SUNDAY ENEJERE

Oh oh oh yeah wawawa oshey
Babyfresh on the beat giving dem all
London yeah yeah yeah yeah

Call my number I go respond oh eh
I go respond oh eh
You are enough eh eh
How dare me not to respond

Call my number I go respond oh eh girl
I go respond oh eh
You are enough eh
You gimme love wey dey sweet my body oh

Gbayi loving that your pepe dance gbayi
Omo to rewa gbayi
Anything wey you I want to I buy it oh oshey

Gbayi omo to rewa gbayi
Loving that your pepe dance gbayi
anything wey you want I buy it buyyyy

So fine whyyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
So fine whyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh

Nwanyeoma come give me kiss oh nwanyeoma
Wetin be this oh nwanyeoma
Pepper rest oh nwanyeoma
Nwayor figure eight oh

Nwanyeoma come give me kiss oh nwanyeoma
Wetin be this oh nwanyeoma
Body rest o nwanyeoma
Whine dat waist biko answer

Eledami know my mind oh
Kpe you bring it on my life oh
My heart full of rejoice oh omotorewa

Wanna raise you loving
Shey na you go dey touch my body
All night long baby for long oh baby

Say call my number I go respond o eh
I go respond oh eh
You are enough eh eh
How dare me not to respond

Call my number I go respond o eh girl
I go respond oh eh
You re enough eh eh
You gimme love wey dey sweet my body oh

Wawawa
So fine whyyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
So fine whyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh

Nwanyeoma come give me kiss oh nwanyeoma
Wetin be this oh nwanyeoma
Pepper rest oh nwanyeoma
Nwayor figure eight oh

Nwanyeoma come give me kiss oh nwanyeoma
Wetin be this oh nwanyeoma
Body rest o nwanyeoma
Whine dat waist biko answer

Gbayi loving that your pepe dance gbayi
Omo to rewa gbayi
Anything wey you I want to I buy it oh oshey

Gbayi omo to rewa bayi
Loving that your pepe dance gbayi
Anything wey you want I buy it buyyyy

So fine whyyyyy swaps
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
So fine whyyyy London
Nwanyeoma you scatter my head oh eh

Most popular songs of 크레파스

Other artists of Contemporary R&B