Farabale

Ominibie Epelle

Badman mi deya oh (na na na eeh)
Badman deya o (ye ye ye ohhh)

I remember when I tell you say I want you you say nah nah nah eh
Now na me Dey you smile you Dey happy like ye ye ye ye oh
Abi you been feel say I won chop your money I won chop your body o
Feel say I won do you dirty, I won play you street oh

Sisi farabale (oh oh oh oh oh)
No be me go break your heart o (farabale)
I can't fit break your heart oh (farabale)
No be go break you heart oh (farabale)
I can't fit break your heart o
Morenike baby oh, morenike morenike baby oh yeah yeah
Morenike baby oh, morenike morenike baby oh yeah yeah
Omoge I'm ready o I'm ready o ahan
(Girl I go give you all the loving)
I'm ready o I'm ready o ahan
(Girl I go show you all my loving)

Girlie me I no Dey send o wetin people talk
Say me I go Dey by your side, girl like olumo rock I go stand gidigba
I swear I no go move for nobody
Girl dem no know wetin I Dey feel deep down for my soul
But if dem know oh oh oh I swear dem go spoil am oh yeah yeah

Sisi farabale (oh oh oh oh oh)
No be me go break your heart o ( farabale)
I can't fit break your heart oh (farabale)
No be go break you heart oh (farabale)
I can't fit break your heart o
Morenike baby oh, morenike morenike baby oh yeah yeah
Morenike baby oh, morenike morenike baby oh yeah yeah
Omoge I'm ready o I'm ready o ahan
(Girl I go give you all the loving)
I'm ready o I'm ready o ahan
(Girl I go show you all my loving)

Girl I no go lie na you Dey my mind, anytime I sleep I Dey dream of you
Girl you are a blessing to whole man kind, who no get sense na him go waste your time
I say badman go Dey for you, badman go Dey for you yeah
Badman go Dey for you Ahn ahn, badman go Dey for you yeah

So baby call me call me call me call me when you need me eh
Baby call me call me call me call me call me when you need me eh
I'll be there in a minute... minute... minute

Paryyyyyyyyyyy

Trivia about the song Farabale by 1da Banton

Who composed the song “Farabale” by 1da Banton?
The song “Farabale” by 1da Banton was composed by Ominibie Epelle.

Most popular songs of 1da Banton

Other artists of Pop-rap