Ihe Neme

2Baba

Tuale tuale tuale
I love you I love you
Thank you thank you I love you
Thank you thank you thank you
Merci beaucoup obrigado gracias dankeso
Medace asante sana siyabonga
I love you thank you

Play it loud on stereo to the people on stereo
Make the people forget o
Make dem dance like sey no tomorrow
No be small ting
To be giving all the people what them wanting
Cos I know you know sey this na live show for sure e no be eeny meeney miny moe
Whether from Kano or from Toronto
Shege yaro nothing like gidigbo
This jam that you feeling no be beans oh
Cos in one time I go change the beat oh
Abi no be change you dey want
Change is always constant
Oya change your style and change your pattern sing

Ihe neme ebelebe nya
Something want to happen
And it's something I cannot tell you oh
Cos its something very very heavy oh
Ihe neme ebelebe nya
lf there's something you want to do
Make sure that W4 you got the control
No time for story eh no time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure that you ready eh
Make you no miss the something eh
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure you ready eh
Make you no miss the something eh

Maga sentorobo marica snika enijah ah

I never see anything
Dem never know wetin you want
Dem never know what wetin wan touch dem
Wan hit them want follow dem
No be small thing
We be giving all the people what dem wanting
Cos I know you know sey this na live show for sure e no be eeney meeney miny moe
Whether from Kano or from Toronto
Shege yaro nothing like gidigbo
This jam that you feeling no be beans oh
Cos in one time I go change the beat oh

Ihe neme ebelebe nya
Something want to happen oh
And it's something I cannot tell you oh
Cos it's something very very heavy oh
Ihe neme ebelebe nya
If there's something you want to do
Make sure that W4 you got the control
No time for story oh

No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure that you ready eh
Make you no miss the something eh
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure that you ready eh
Make you no miss the something eh

Ebelebe nya ro ebelebe nya ro oh ooooooooooo oh eh
Ebelebe nya ro ebelebe nya ro ebelebe nya ro

Ihe neme ebelebe nya
Something want to happen oh
And it's something I cannot tell you oh
Cos it's something very very heavy oh
Ihe neme ebelebe nya
If there's something you want to do
Make sure that W4 you got the control
Cos no time for story oh

No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure that you ready eh
Make you no miss this the something
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure that you ready eh
Make you no miss the something eh ebelebe

Trivia about the song Ihe Neme by 2Baba

On which albums was the song “Ihe Neme” released by 2Baba?
2Baba released the song on the albums “Away and Beyond” in 2012 and “Away and Beyond Plus” in 2014.

Most popular songs of 2Baba

Other artists of Afrobeats