Last Bus Stop

All the things I say I won do
Now am doing them
All the place I say I wan go
Now am going there
Na your na your fault be that
Na your na your fault be that

If I fail once again
Na you people go blame
You dey drive me insane
People know you scatter my brain

You be my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge

Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata

Titi my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o jo ge

Warido baby boo
I go hug transformer because of you
Nothing wey I no fit do
I no be bloody fool
I know wetin I dey do
Ife lo mu mi gentle
Mi o le ru e toori omo iwo lomu da

Eba wa gbe iyawo wa anobi la be yin o
Obi gbe lagba iyawo wa lojo
Eba wa gbe iyawo wa anobi la be yin o
Obi gbe lagba iyawo wa lojo

You be my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge

Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata

You be my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o jo ge

Omo je a da bo ogbon
You wash your cloth kin de ma fole
Kole ma je kin de ile
Farabale silifa ton soro yen o fe jen be
I love you ma jen yo gege
Baby oya si gege

I love you no be lie
You dey blow my mind titi lai lai
You need to come see my mama and you go realize
Ko de bimi da o kin gbe ale wale o
Ye,mi girl o mo ti mu aya wale o

You be my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o jo ge
Omo o n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge

Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata

You be my last bustop
Omo o yo ge
You be my last bustop
Omo o yo ge

Simbo chris o n jo ge o
Arabizzile o n jo ge o
J17 a n jo ge o
Alapomeji o n jo ge

Trivia about the song Last Bus Stop by 9ice

When was the song “Last Bus Stop” released by 9ice?
The song Last Bus Stop was released in 2014, on the album “CNN”.

Most popular songs of 9ice

Other artists of Worldbeat