Mr. Foolish
Oun fi na sori orule
O ni o fe sun lale
Mr foolish
Oun gun keke ni railway
Awe sofe pare
Mr foolish
You carry petrol put for nylon come dey smoke
Mr foolish
Fire dey burn you no dey run
You dey take selfie
Mr foolish
Were dun wo ko se bi lomo
It's amusing to watch a mad man
But nobody want mad pikin
Won to e on tan candle
Eni a bata ka fi ratupa
O loun aji tona wo loru
No be you I blame
I blame the world for rewarding stupidity
No be you I blame
You dey falling falling falling falling for the hip o
No be you l blame
I blame people for glorifying stupidity
Mr foolish comot for my way
Oun fi na sori orule
O ni o fe sun lale
Mr foolish
Oun gun keke ni railway
Awe sofe pare
Mr foolish
You carry petrol put for nylon come dey smoke
Mr foolish
Fire dey burn you no dey run
You dey take selfie
Mr foolish
Seun Kuti and golden child
Mr foolish no dey read nothing
But his think say his know something
Mr foolish go dey bleach
Hin no like black skin
Mr foolish go dey pose
With all hin foreign things
Mr foolish no dey do
Mr foolish go dey talk
Mr foolish ti o je ja
Mr foolish just strong
Mr foolish ti o Soji
Mr stupid somebody
Omode gbon agba gbon la fi da ile fe
Eju wa lo le fin re wa je so
Oun fi na sori orule
O ni o fe sun lale
Mr foolish
Oun gun keke ni railway
Awe sofe pare
Mr foolish
You carry petrol put for nylon come dey smoke
Mr foolish
Fire dey burn you no dey run
You dey take selfie
Mr foolish
Boda ode won ti get e o
Won ti get e o dadan dindin supo arogomu
Mr foolish somebody somebody
You no send nobody nobody
Oun fosi sayo
Won ba e wi onfaraki no no no
Oun fi na sori orule
O ni o fe sun lale
Mr foolish
Oun gun keke ni railway
Awe sofe pare
Mr Foolish
You carry petrol put for nylon come dey smoke
Mr foolish
Fire dey burn you no dey run
You dey take selfie
Mr foolish
Ara ra ra ra o roro o
Ara ra ra ra o roro o
Arigi arigi arigi arigi gan gan
Arigi gan arigi gan arigi gan gan gan
Mr foolish comot from my way ah
Dekunle Dekunle Gold o o o
No let am give you any sign dat is the word right there