I Believe

Ahmed Olalade, Olamide Adedeji

Ololade mi Asake
(Tune into the king of sound and blues)

How far my G mofe pa wo mi
Mi ofe were funmi lowo mi
Ishe kekere owo nla bi Jeff Bezos abi Elon Musk
As e de go mama dupe ni
Tori ore to mbo o po bi dozen
O po bi forty base on believe

Iseju kan loku wo ma mo
Everybody gbo gbo wo ma mo
Tell dem make dem pay attention
E get why wey dem call me landlord
Dako jeun sọrọ
I dey street I dey hustle like bọlọ
Where dem dey when I no get no kobo
Where dem dey, brother? Where dem dey?

I believe, I believe, I believe, I believe
I believe, I believe
I believe, I believe, I believe, I believe
I believe, I believe

Dey want make my value go down like Metaverse
Make I hammer dem second verse
Ologbon lo ni universe
When I drop lamba dem go dance
Oya Mr. Money ema se je ko cast
Oun pe ko to cast make I puff puff pass
Symbiosis we the game we no fit kalas
We collide with live as we speak omo'ba
Oya doun ginormous, scandalous
Wono fabulous stupendous, world famous
Notorious ambitious, scrupulous
Inigriti of 22, I'm the one

Iseju kan loku wo ma mo
Everybody gbo gbo wo ma mo
Tell dem make dem pay attention
E get why wey dem call me landlord
Dakun jeun sọrọ
I dey street I dey hustle like bọlọ
Where dem dey when I no get no kobo
Where dem dey, brother? Where dem dey?

I believe, I believe, I believe, I believe
I believe, I believe
I believe, I believe, I believe, I believe
I believe, I believe

Trivia about the song I Believe by Asake

When was the song “I Believe” released by Asake?
The song I Believe was released in 2023, on the album “Work of Art”.
Who composed the song “I Believe” by Asake?
The song “I Believe” by Asake was composed by Ahmed Olalade, Olamide Adedeji.

Most popular songs of Asake

Other artists of Urban pop music