Man of the Year

Adeyemi Olanrewaju Abraham, Akinbiyi Ahmed Abiola, Kokumo Oluwanifemi Samson

And I won't lie, many things on my shoulder
I keep on trying till the game is over

Deeper than the ocean
Farther than the eye can see
I am looking for an option
Situation got me hide and seek (got me hidin')
Deeper than the ocean (deeper than the ocean)
Farther than the eye can see
I am looking for an option (lookin' for an option)
Situation got me hide and seek

Aye, ask me what I'm thinking, I'm just reminiscing
Sinner man looking for remedy
Bigger man want to go paradise, ah yeah
This thing got me feeling I've been born overseas
Judas betrayed Jesus with kiss
Before I was born I wish I can see

My brother go say
Every man deserve to be man of the year
Brother man, why you fear?
Every one deserves to be loved and be cared for
But no love to share

(Ah ah ah)
Malo gab fun won lero
(Ah ah ah)
Malo sun malo jabo
(Ah ah ah)
Malo tele won shebo
(Ah ah ah)

Yeah for the ghetto why I dey, na there the real matter dey sup
Wetin no dey sup, plenty things dey don dey sup
If I follow talk the matter, no be say I just wan talk
Plenty things dey sup and I really gaz to talk

Mother sell pikin and the father marry daughter
Just for the money and the boy kill hin papa
Little children hawking and the government buy the water
Fake life, fake news, who dey talk the matter?

Deeper than the ocean (deeper than the ocean)
Farther than the eye can see (farther than the eye can see)
I am looking for an option (lookin' for an option)
Situation got me hide and seek

And I won't lie, many things on my shoulder (I won't lie)
Malo gab fun won lero
I keep on trying, till the game is over
Malo gab fun won lero

Deeper than the ocean (deeper than the ocean)
Farther than the eye can see (farther than the eye can see)
I am looking for an option (lookin' for an option) (fancy beat baby)
Malo sun malo jabo (more mix)

Trivia about the song Man of the Year by Bella Shmurda

When was the song “Man of the Year” released by Bella Shmurda?
The song Man of the Year was released in 2022, on the album “Hypertension”.
Who composed the song “Man of the Year” by Bella Shmurda?
The song “Man of the Year” by Bella Shmurda was composed by Adeyemi Olanrewaju Abraham, Akinbiyi Ahmed Abiola, Kokumo Oluwanifemi Samson.

Most popular songs of Bella Shmurda

Other artists of Hip Hop/Rap