Polongo [Freestyle]
This is crazy
I no mind if dem jail me oo
I no mindi if day catchi me ahah
I no mindi if dem chase me oo hahaha
I no mindi if dem catchi me o ahah
Sekinsoro teebasoro momasoro
Yeye moma soro
Sekinsoro teebasoro momasoro
Again again
Them keep telling us again again
Again again
Them keep calling me again again
Mr governor fire fighter no get water oh
Mr senator wetin dey sup for Niger delta
Government with the promises
E na me area everyday na violence
People face the consequence
And everyday we are living in silence
Don’t u ever bill me
Don’t u bill me I get families and feedings yeah
If u see me shinning
Better no go reason me u no say problem
Awon gunba
Awon kon go bale
Some people dey trek am
Day go party sha
Police don call dem