Greed

Beautiful African woman wey dey bounce
She sabi romance oh
She sabi romance oh
Beautiful African woman wey dey bounce
She sabi romance oh
She sabi romance oh

Ahh geh geh
Botompawa geh geh
Ahh geh geh
Botompawa geh geh

Jo morita jo
Jo morita jo
Give it to me butterflies in my belly oo
Morita jo
Jo morita jo
Jo morita jo
As you wine am so-tee you fit spend all my money oo
Morita jo
Morita like my condo
what she do me I don't know
Make we disturb our neighbors
Make dem call the po po
I say
I no go break your heart oh
But I go break your back
No go Dey change your style oh
Just be like that

Beautiful African woman wey dey bounce
She sabi romance oh
She sabi romance oh
Beautiful African woman wey dey bounce
She sabi romance oh
She sabi romance oh

Ahh geh geh
Botompawa geh geh
Ahh geh geh
Botompawa geh geh

Beautiful African woman wet dey bounce
She sabi romance oh
She sabi romance oh
Beautiful African woman wey dey bounce
She sabi romance oh
She sabi romance oh

Most popular songs of Charisma

Other artists of New Age