Calm down (feat. Big5ive)

Alexander Choji

I no de reason to de vex
You carry matter for your head
You get para you no be first
Dem Say E go loud but I go press
You wan de zuzu, con de para e go burst
He say na juju, you go mara e go burst
That one na mumu, na him papa I go chop
E be like say I just de cap but I de pop
Tryna boss up on a nigga, calm down
Shawty say she want to hammer, calm down
Para para for the zanga, calm down
I too sabi, I no de lamba, calm down
So many nigga I could hala, calm down
So many voices in my head, calm down
I fit to chef but I ain't scared, calm down
Don't try to get a nigga mad, calm down

Bro chill out, calm down
Omo no body wan hear again o
Na so person go just de pop wetin no good de collect better boritos
Still go chicago colos, think say na competition
Me I de take my thing so I fit relate with humans
E no get where e touch

Double cup na when I mix the lyn with soda
Everly e go burst but go still add up another
The sha I go De drag am like na im de ginger
Dem talk say I don cast but me I know say na their matta
I de see all these niggas we de reason on a low
I tell am say na smag , big jabs on the flow
Boys de struggle sapa, no get time to have no manners
Any time we I fall out looku looku no de tire
Them de mount pressure but I don chax
Them de try fear us but we don pap
Play a nigga, sweep a motherfucker like a broom
Them say I no de hear word but e be like na my tune
No be say na jagaban, na God de carry us
My head de carry bogos no be say I wan loss
Cross one of the gang, o my guy you don gross
Loyalty na key, now e be like chorus

No de para, calm down
Calm down, calm down, calm down, calm down
Calm down, calm down, calm down, calm down
Calm down, calm down, calm down, calm down
Calm down, calm down, calm down, calm down

Most popular songs of Choji

Other artists of J-rock