Aputor

Elom Adablah

My paddi Wey tin be danger
We no de see we go venture
Forward ever never turn back 
Ya ya ya ya 

Fire sef we go enter
We no de fear to the end ya
We Ghana boys Chale embra 
Ya ya ya ya 

We fall down but we get up
I no de bow to the pressure
I no de watch what you get
Pullop for your benz make I pull my venza 

Adjoor wor God de bless us
No retreat no surrender 
If you dey down the only place you go fit go be up
Aputor

Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah
Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah

Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah
Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah

Aputor fullstop
If them de fool noor you for tell them Aputor when they pull up 
Ya ya ya ya 
Aputor for the dumsor, Aputor for the flu boss
News blogs who de loose talk
Ya ya ya ya 
And they say, Lomi kraa where you go dey
K3 oba noor b3 ojo foi 
We no de see you for the maamli once in a while Lomi you for show face
Make I set fire to the whole place
All gas , no brakes
Many many men e de pain dem
Go way
Aputor

Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah
Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah

Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah
Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah

Aputor ,Good God, we don't die, we too strong, we go high, we do all, we do all, we too strong 
Yeah yeah Good God, we don't die, we too strong, we go high, we do all, we do all, 

Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah
Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah

Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah
Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah

EL baby
Kid Magic
Aputor 

Trivia about the song Aputor by El

Who composed the song “Aputor” by El?
The song “Aputor” by El was composed by Elom Adablah.

Most popular songs of El

Other artists of Dance music