Elewure
they call me elevation boy
Hahah omo adeeee
Ejekanmo (Ejekanmo)
It may be now or later
Gbogbo won nomomawa
Kansha mabowa
No be by power na ayanmowa
I no Dey settle for less
So no one can bench me
I’m trying my best
Towobayo mara patek nhi
Where did I park my amg
My life Dey on dnd
Small body big engine
Elewure wole oo
Alaguntan wole
Tomode atagba wole
Won ni talo n perform
Elevation nooni
Elevation nooni
Karayemalomumi
Layetimowa kinmase suffer Hahan
Jambara fun jambata Hanhan
I don upgrade my terminal Hanhan
When I drop make them Dey chop am
Suffer wey i sufffer
Ota ma sagolo
E sure
Base on believe shongbo
Elewure wole oo
Alaguntan wole
Tomode atagba wole
Won ni talo n perform
Elevation nooni
Karayemashemumi
I’m trying my best
Na money never come
When money never come
No one go know say I’m trying my best
Na my elevation powered by God
Cos till thy kingdom
Na elevation boy
Till thy kingdom ooooohnah
So me hope on God
I’m gonna elevate e sure me die
Karaye mapatupa mi
Karayemalopatupami