Loyalty

Haaabe
Karashika
Erigga paper boi 2017 vibes you understand e don burst
Warri
Some people are not just loyal
How your matter be mehn
I swear down

One leg out one leg in
One leg out one leg in
If na that side you choose stay there,
If na this side you choose stay here

One leg out one leg in
One leg out one leg in
If na that side you choose stay there
If na this side you choose stay here

From the hills of ikpoba downtown okere
Straight to malaga Erigga na were
Ace nor be lager see as i dey turn am troway
See dem dey swell up their face but the hate nor be today
Been through hell and back see my return ticket
Give me dis give me dat dem wan beg me naked

But no be bluefilm e pa na my life you dey watch
My own guy pick money finish dey see me dodge
Fine girl dey my bed on expensive shit
Forget Wizkid my bedsheet na expensive shit

Everything heavy omor see envy,
Dem say na blood money bros you know every
Where dem dey wen boys no see money chop
Ring Road go cyber cafe no money sup
Boys dey go clubbing we sitdown mumcy shop
Dem wan see you die here na wetin you wan dey talk,
I expect you to dey with me wen everything bad
My own kele gbes wen everything hard
But you know as e be biggest record deal
On set na Clarence nai dey record me

One leg out one leg in
One leg out one leg in
If na that side you choose stay there,
If na this side you choose stay here

One leg out one leg in
One leg out one leg in
If na that side you choose stay there,
If na this side you choose stay here

No pick the ball if you know say you no wan play
No come my yard come dey if you no wan stay
Forget say wetin nor fit kill you
Go make you strong for where

The injury go pain you long
Back then for the hood i dey broke alone
Nobody dey my side i dey smoke alone
Ex leave me go marry i wish am well

Even though e pain me i no wish her hell
Because i know say very soon everywhere go soft
Fast forward two years later everywhere don burst
I get men wen be say em elbow me lost
Fuck boy forget say two of us dey talk

Shengele bread wen you dey see you wan assume
I no people like you forget the friend costume
You know fit pretend for long
Your G string go show
You're all pussy go perform for stripper pole

Nor hit me with the line say i forget men which men
Men wen nor fit keep am one hundred
Fake friends we dey waka pass each other
No worry yourself our life good, nor bother

One leg out one leg in
One leg out one leg in
If na that side you choose stay there,
If na this side you choose stay here

One leg out one leg in
One leg out one leg in
If na that side you choose stay there,
If na this side you choose stay here

Yeah
A trip to the south homeboi
On the journey we dey meet fake people all around mehn,
We still dey meet some real men

Man like dem anonymous
Man like dem emmaoye
Kul boy i see you mehn
Man like dem snowman

Yo Sly wadup
Dem bois victor my nigga mehn i see you
All my niggas for wafftown mehn
A trip to the south EP you know wah i mean

Wen we say EP
We nor mean enemy of progress men
We mean say Erigga present their ear well well

Abeg

Trivia about the song Loyalty by Erigga

When was the song “Loyalty” released by Erigga?
The song Loyalty was released in 2017, on the album “A Trip to the South”.

Most popular songs of Erigga

Other artists of Afrobeats