The Erigma 2

Erigga, Sami, M.I Abaga

For this market when we dey so
Na when him goods finish them dey see as craze oh
I just gotta hustle for the money
I got bunch of people wey dey always look out for me

Some of them wanna see me rise
Some of them wanna see me fall
The hustle na the only price
Little wonder when I give I dey give my all
Some of them wanna see me rise is paper boy
Some of them wanna see me fall day break everywhere spoil
The hustle na the only price area to the world
Little wonder when I give I dey give my all

Who wahala naked follow no dey use English pray
Oluwa sorry for me cause if this peace to spread
Na instablog but popular rapper don shift him brain
And if I die rap for Naija no go sweet again
Fuck the world even though na me prick go pain
I don care mhen them dey feel say I don sniff cocaine
Or dey Warri garage for night dey thief people chain
But no I dey studio dey pinch people brain
I dey worry forget pikin when devil train
State of mind omo I dey get who go ball
Dey watch pornhub inside church hope say no vex
But this pastor na office he open with brain
Na feel at home na him make visitor go spoil remote
No insult but Erigga and M I na goat
Sorry for area they no fit dey wait for Jesus
Still wait for us so M after this chorus burst

For this market when we dey so
Na when him goods finish them dey see as craze oh
I just gotta hustle for the money
I got bunch of people wey dey always look out for me

Some of them wanna see me rising
Some of them wanna see me falling
The hustle na the only price
Little wonder when I give I dey give my all
Some of them wanna see me rising
Some of them wanna see me falling
The hustle na the only price
Little wonder when I give I dey give my all

People are tired of the talking
Everybody know say money na action
Everybody know say money na action
Everybody know say money na action
People are tired of the talking
Everybody know say money na action
Everybody know say money na action
Everybody know say money na action

Yeah we all know for school before the long sleeve na the short sleeve
Take your time before the boss trips now the boss trips
Take your time how many time a nigga lost sleep
Yeah that’s the hustle for the fam because they must eat must eat
Shout to those born with a silver spoon you lucky ga
Be like say they lost my own malle no see for womb
Papa na pastor one day I had to ask
How come even though we fast papa the money no dey fast
Abi God be no Christian
To anybody listening
Make I yarn you this wisdom
We up against the system
You gotta stay persistent
Omo life no be muscle
They tryna block your hustle
Sometimes nobody loves you
Warri no dey ever carry last the worst na draw
That’s why I hustle hard I can’t go back to what I was before
My number is 0 8 0 1 2 3 4 7 9
Please retweet my customer fit dey your upon timeline my nigga

For this market when we dey so
Na when him goods finish, they dey see as craze oh
I just gotta hustle for the money
I got bunch of people wey dey always look out for me

Some of them wanna see me rising
Some of them wanna see me falling
The hustle na the only price
Little wonder when I give I dey give my all
Some of them wanna see me rising
Some of them wanna see me falling
The hustle na the only price
Little wonder when I give I dey give my all

Yeah Jite just call me for Warri say area dey argue
M.I kill Erigga na lie Erigga kill am shuu
I’m all about my goals dawg forget where keeper dey
Na pocket when no get money hand dey stay inside dey
All I see jealousy industry enemies
Pharacies for Warri they be hating on me
No respect for the Don I dey watching my doings
No matter who wins brother you can can’t my influence
Na I go do am later na him make fowl no fit fly like other birds
This other verse na for my haters like Bobrisky
Guy man go dey behave like girl dey judge me
Follow Warri area gossip mills
If area fit kill Jesus who be Reverend Father
Or Erigga middle fingers up una father
Na wisdom the way jealousy dey mostly come
Na I’m happy for you na them be that oh run
Area

Trivia about the song The Erigma 2 by Erigga

When was the song “The Erigma 2” released by Erigga?
The song The Erigma 2 was released in 2019, on the album “The Erigma II”.
Who composed the song “The Erigma 2” by Erigga?
The song “The Erigma 2” by Erigga was composed by Erigga, Sami, M.I Abaga.

Most popular songs of Erigga

Other artists of Afrobeats