The Way Your Matter Be

Clears throat
That her alright there

Normally I dey gbadun everything you get everything you get
See how you straight like pencil wey dey math set
Too attractive wetin your body Na Macbeth

I dey always make her laugh when I dey Face one
She say music or comedy Erriga face one
I too get sweet mouth if na lie kiss me
Diabetes go hold you officer Kingston

No just wan dag her break your heart fly
We fit enter malaga go relax with sly
Money big e no tinny like who sign Ycee
That punch line make her laugh
I swear down

E get the way your matter be
I swear down
E get the way your matter be
Swear down
E get the way your matter be
Anytime you dey around body dey kpakpa me

Swear down
E get the way your matter be
I Swear down
E get the way your matter be
Swear down
E get the way your matter be
Anytime you dey around body dey kpakpa me

You no get second like clock wey the long hand break
Or any song I make
Your ikebe dey make men hala weke
Even jazzman dey hala ewo!! chineke

Ask yourself chicken republic Na country
No now
Na where people take dey eat
No blame me joor I don jonze one kind
But babe how you see am, my pick up line no fine

If I stretch you like money wey squeeze
You know say you light like breeze
The love go increase
Your friends go decrease
Abi you want make dem snatch me
Answer with kiss

I swear down
E get the way your matter be
I swear down
E get the way your matter be
Swear down
E get the way your matter be
Anytime you dey around body dey kpakpa me

Swear down
E get the way your matter be
I swear down
E get the way your matter be
Swear down
E get the way your matter be
Anytime you dey around body dey kpakpa me

Everything about you dey burst my sclero
Scatter my kumuji tell me your skedo
I like nipple de charge go cover one side
Like congo defender I no go play offside

I fit give you the world but na God get am
Where other people go stay abi you wan rent am
Na joke I dey so babe no get am twisted
Like Ehiz dada enemies father

How people go hide your sugar give you salt
Even good morning fit bring how are you insult
Once again she say Erigga do comedy
See your face you even resemble Bovi

I tell am say I love you baby do your worst
You no dey see look around me it's two of us
Money dey allow me let me be your purse
She say u just want dey play oya true or false

I swear down
E get the way your matter be
I swear down
E get the way your matter be
Swear down
E get the way your matter be
Anytime you dey around body dey kpakpa me

Swear down
E get the way your matter be
I swear down
E get the way your matter be
Swear down
E get the way your matter be
Anytime you dey around body dey kpakpa me

I swear down
E get the way your matter be
I swear down
E get the way your matter be
Swear down
E get the way your matter be
Anytime you dey around body dey kpakpa me

I swear down
E get the way your matter be
I swear down
E get the way your matter be
Swear down
E get the way your matter be
Anytime you dey around body dey kpakpa me

You say we got to play for boy
Waff town stand up
Recomend is on the beat boy

Trivia about the song The Way Your Matter Be by Erigga

When was the song “The Way Your Matter Be” released by Erigga?
The song The Way Your Matter Be was released in 2017, on the album “A Trip to the South”.

Most popular songs of Erigga

Other artists of Afrobeats