Scatter My Head

Correct me if am wrong (If am wrong oh baby)
I say make you tell me what dey sup (What dey sup ayi)
You say let bygone be bygone (Bygone gone)
Now you are wanting what is gone (What is gone)
You are wanting what is gone eh (What what gone)
Bobo don scatter my head
Don scatter my brain
Don finish me kpata kpata
Anytime wen you dey call (You dey call)
I no hesitate to pick up the phone my lover
Iwo niko ni mo fe
Baby baby baby jowo ma fi mi si le
Tell me what you waiting for
Tell me what you waiting for say tonight you go

You make a girl (Mm)
Make a girl (Aah)
Make a girl (Kpalanga)
Make a girl (Mm)
You make a girl (Mm)
Make a girl (Aah)
Make a girl (Kpalanga)
Make a girl (Mm)
You make a girl (Mm)
Make a girl (Aah)
Make a girl (Kpalanga)
Make a girl (Mm)
You make a girl (Mm)
Make a girl (Aah)
Make a girl (Kpalanga)
Make a girl (Mm)

Oya dis your backa (Your backa)
Shey na China made or inheritance from your mama (From your mama or your father please tell me now)
Okaka (Okaka kaka)
No be small thing you do in creating this kind backa (Dis kind backa ka ka)
O baby je ka mo seh seh
First of all na who born this fine girl (Fine girl)
She merrow I ready to die here (Die here)
I no need job na him be my diet (Diet)
Jakun jo je ka meet dadiye (Dadiye)
But if na money I get am (I get am)
Any problem I go solve am (I go solve am)
I no wan see you with another (Another)
I be good boy no wahala ah (No wahala)
See your bottom belle (Bottom belle)
Ma de be
Gbe su mo mi
Wa jo gede
My cee cee
Are you like this
Are you too fine

You make a girl (Mm)
Make a girl (Aah)
Make a girl (Kpalanga)
Make a girl (Mm)
You make a girl (Mm)
Make a girl (Aah)
Make a girl (Kpalanga)
Make a girl (Mm)
You make a girl (Mm)
Make a girl (Aah)
Make a girl (Kpalanga)
Make a girl (Mm)
You make a girl (Mm)
Make a girl (Aah)
Make a girl (Kpalanga)
Make a girl (Mm)

Most popular songs of Guchi

Other artists of Afrobeats