Problems

So many problmes dey
I just wanna live my life
Let nobody come with motivate
I just wanna do enjoyment
One day e go reach me
Make I do my snap with cheese
Let nobody come with motivate me
I just wanna do enjoyment woah oh

So from a distance (Far away)
Minding my business (Far away)
Don't wanna fall victim oh noo
Carry your distress far (Away)
Only God wey holy
No let dem whine you (Shade)
Don't wanna fall victim oh no
Take away this stress away

Before I kolo make I enjoy myself (Eh eh)
Sunday I go praise da lord (Eh eh)
I'm moving majestical (Eh eh)
Make I no kolo so I enjoy myself (Eh eh)
Sunday I go praise da lord (Eh eh)
I'm moving majestical (Eh eh)

Nobody care nigga is your cry
Hop in the Benz dem kind
Pull up in a G wagon
For my country na crime

Yeh cause when it's God's time nobody fit stop am
Nobody go press stop
Make nobody buss am
Nobody fit touch am
Pray make I no dodge am
Pray make I no rush am
Make am no hit you down

So from a distance (Far away)
Minding my business (Away)
Don't wanna fall victim oh noo
Carry distress (Aar away)
Only God wey holy
No let dem whine you (Shade)
Don't wanna fall victim oh no
Take away this stress away

Before I kolo make I enjoy myself (Eh eh)
Sunday I go praise da lord (Eh eh)
I'm moving majestical (Eh eh)
Make I no kolo so I enjoy myself (Eh eh)
Sunday I go praise da lord (Eh eh)
I'm moving majestical (Eh eh)

Mad o
The beat chef

Most popular songs of Jaywillz

Other artists of Afrobeat