Trees & Wine

Zikirullahi Adekunle

Me I no Dey joke o

Omo me I no fit mofo le o

You know I've seen days when rain go fall and sun go still shine later

I wan craze when everything I Dey face dey fuck with my mental

But I Dey pray make God come down make e send me my own helper

'Cause e don Dey tay wey i dey for this things but I knw say e go still better

Some look me like omo olowo
Dem want to come close for a photo
I been down no be joke o
you think say na lie
My Nigga go hear koko

I run around I be like poco
Dem tell me say me i no go blow
I wash dem samloco
Dem watch me turn big from street i go global

So No matter how hard life be
See my Nigga mofoti
Sip some wine while I blow some trees
Make I await Gods blessings

So No matter how hard life be
See my Nigga mofoti
Sip some wine make I blow some trees
Make I await Gods blessings

Laleyi moma turn up
Omo oro emima
Laleyi moma turn up
'Cause Blessing Dey for corner

Laleyi moma turn up
Omo oro emima
Laleyi moma turn up
'Cause Blessings Dey for corner

Shori bonshey shey beni koshema selo
They wan know if im okay a lotta struggles but koleywon
You know I've been through ups and downs
I don smile and I don frown
Been down so many times
But Baba God give me a sign
E no bring me down o

Woni kinpada
Nipe won ota mi masare
Esi ma kimi kare
Igbaye lema kigbe halle o

Woni kinpada
Nipe won ota mi masare
Esi ma kimi kare
Igbaye lema kigbe halle o

So No matter how hard life be
See my Nigga mofoti
Sip some wine while I blow some trees
Make I await Gods blessings

So No matter how hard life be
See my Nigga mofoti
Sip some wine make I blow some trees
Make I await Gods blessings

Laleyi moma turn up
Omo oro emima
Laleyi moma turn up
My Blessings Dey for corner

Laleyi moma turn up
Omo oro emima
Laleyi moma turn up
'Cause say Blessings Dey for corner

Most popular songs of Lass

Other artists of Afrobeats