VIP
Oh no mhmm yeah yeah
Oh na na na na ah ah
Small boy biggie god
Is kulsolo the soundmaker
Ah ah ah its loverboyboy
Every time I pull up my people dey hail me
I got my goons and my g's with me daily
Bank alert don dey show man dey gaily
Any side wey dey go we go jolly
And anytime when wey we drive by
Girls dey run want come follow we
Money dey ringing my phone steadily
Cause we vips oh
A lot of girls in my yard
Dey kind of girls wey dem bum bum large
Billion dolls in my bank
Can't you see that we living large
A lot girls na me yard
Dey kind of girls with the perfect curves
Money full bullion van
Can't you see that we living large oh
I want to enjoy enjoy eh
Spend dey money
Enjoy enjoy enjoy
Spray you my us dollar
Dollar dollar dollar
Enjoy enjoy enjoy enjoy
Enjoy enjoy
I want to enjoy oh way enjoy
Spend dey money
Enjoy enjoy enjoy
Spray you my us dollar dollar
Enjoy enjoy enjoy enjoy
Enjoy enjoy
Money make the world go round
Cruising life like a merry go round
Turn the club upside down
Take your girl if you try to turn around
Ebelebe oh
Party all night long party all night
Party all night long elelebe oh
Me nor wan kpai young
Me nor wan kpai
Me just want have fun
A lot of girls in my yard
Dey kind of girls wey dem bum bum large
Billion dolls in my bank
Can't you see that we living large
A lot girls na me yard
Dey kind of girls with the perfect curves
Money full bullion van
Can't you see that we living large oh
I want to enjoy enjoy eh
Spend dey money
Enjoy enjoy enjoy
Spray you my us dollar
Dollar dollar dollar
Enjoy enjoy enjoy enjoy
Enjoy enjoy
I want to enjoy oh way enjoy
Spend dey money
Enjoy enjoy enjoy
Spray you my us dollar
Enjoy enjoy enjoy enjoy
Enjoy enjoy
Am not a regular kind of guy
Oh oh oh oh oh oh
Can't you see that we vip
Original eh
And anytime when wey drive by
Girls dey run want come follow we
Money dey ringing my phone steadily
Cause we vips oh
Ah ah ah
Ah ah ah
Mhm ah ah ah
Cause we vips oh
Ah ah ah
Oh na na na na na na
Ah ah ah
International
Ah ah ah
Superstar
Cause we vips oh
Cause we vips oh