Directions [Cover]

Mark Gamson

She Dey do me wayo
She Dey do me wayo

I geti many reasons
Wey I wan Dey for you girl
Girl no do shakara
I fit slap police for your case
I just wan dey run your matter

You carry backer you geti booby
Every night and day you dey busti brain
E come be like say I no get control
Ahhh

Bella I just met you
You too fine
And you come set oo

I getti many reason
I wan love you I getti many reason
I wan love you

Show me the directions
Show me the directions to your heart
I no fit leave you
I don too chop breakfast Show me the directions
Show me the directions to your heart
I no fit leave you
I don too chop breakfast

Sometimes sometimes
I dey see everybody wey just wan faaji
Na why dem dey call me alhaji
I know say you just dey realize
The music make feel alive
As I dey love I dey hustle gonn
But i gats dey for you
Oh my darling

Bella I just met you
You too fine oo
And you come set oo

I get many reason
I wan love you I get many reason
I wan love you

Show me the directions
Show me the directions to your heart
I no fit leave you
I don too chop breakfast Show me the directions
Show me the directions to your heart
I no fit leave you
I don too chop breakfast

Trivia about the song Directions [Cover] by Mark G.

Who composed the song “Directions [Cover]” by Mark G.?
The song “Directions [Cover]” by Mark G. was composed by Mark Gamson.

Most popular songs of Mark G.

Other artists of French R&B