WHERE YOU DEY?

Chukwuemeka Ishiekwene, Adetokunbo Eyiaromi

Shakara do your shakara
But no give me Heart attack
My darling my commander
Ye
Cassava come take cassava
As long as you get backside
And you get front side
I no send your bad character
Emi Okunrin meta
Me wey dey shine like nepa
Casamigos We dey ball taribo
I no go leave you never
Emi Okunrin meta
Me wey dey shine like nepa
Casamigos We dey ball taribo
I no go leave you never
Tell me where you dey
I no go fit wait
My Jos tomato my tomato
Tell me where you dey eh eh
Come take my pain away
Baby no delay
My potato my potato
Tell me where you dey eh eh
Everywhere semele
Omo ele me I get pepper
How much you need make I TF oh
Wetin you need just to say I do Ele
I know I'm speaking vernacular
If you no do I go need ambulance
This your motor and the particulars
Is bigger than this whole universe
Emi Okunrin meta
Me wey dey shine like nepa
Casamigos We dey ball taribo
I no go leave you never
Emi Okunrin meta
Me wey dey shine like nepa
Casamigos We dey ball taribo
I no go leave you never
Tell me where you dey
I no go fit wait
My Jos tomato my tomato
Tell me where you dey eh eh
Come take my pain away
Baby no delay
My potato my potato
Tell me where you dey eh eh

Trivia about the song WHERE YOU DEY? by Meka

Who composed the song “WHERE YOU DEY?” by Meka?
The song “WHERE YOU DEY?” by Meka was composed by Chukwuemeka Ishiekwene, Adetokunbo Eyiaromi.

Most popular songs of Meka

Other artists of Dance music