Gyal

Tight psy gyal, tight tight psy gyal
Whine for me well whine whine for me well ooo
Rrraay

If you're my woman
Anything wey happen you go still be my woman
Gyal me i no go make you gala
Till the sun come out everything go dey go down

Oh lo lo
Gyal me ah gyal me ah gyal me ah
Gyal me gyal me ah gyal me ah
Na you make konji dey do me
Backside gi ga'e gbu nmadu

Gyal come sidan for my mattress
Gyal me ah gyal me ah gyal me ah
Gyal me gyal me ah gyal me ah
Fine pass Ini Edo o Edo o

Omo ko gbadun
Omo ko gbadun
Make you bend down low
Make you bend down low

Fine like this
See the way you fine wey you fine like this
If i do you bad gyal I'm on my knees
Begging you to beg you to take me please
Take me back o

Fine like this
Wetin you dey do wey make you fine like this
If i do you bad make you shook my this
Omo omo come my place

Gyal me ah gyal me ah gyal me ah
Gyal me gyal me ah gyal me ah
Na you make konji dey do me
Backside gi ga'e gbu nmadu
Gyal come sidan for my mattress

Gyal me ah gyal me ah gyal me ah
Gyal me gyal me ah gyal me ah
Fine pass Ini Edo o Edo o

Omo ko gbadun
Omo ko gbadun
Make you bend down low
Make you bend down low

Fine like this
See the way you fine wey you fine like this
If i do you bad gyal I'm on my knees
Begging you to beg you to take me please take me back o

Fine like this
Wetin you dey do wey make you fine like this
If i do you bad make you shook my this
Omo omo come my place

Most popular songs of Minz

Other artists of African music