You Sef

L.A.X, Moelogo, Clemzy

What you think of me o

Who you think you be now

No dey ginger me o

You wan collect from me oloun

What you think of me o

Who you think you be now

No dey ginger me o

You wan collect from me oloun

If you say you dey mad

You dey mad

Me sef I dey mad

We dey mad

All of us we dey mad

We dey mad

We dey mad

I dey mad


Plenty wey no send me for area

Push and shove

Na dem day for my area

Dem talk tey tey

Love no dey o

I tell these people it's too late to apologise

I don GBE I'M OVERSIZE

No be today

No overnight

Na God’s grace

No be lie

IYA YIN

What you think of me o

Who you think you be now

No dey ginger me o

You wan collect from me oloun

What you think of me o

Who you think you be now

No dey ginger me o

You wan collect from me oloun

If you say you dey mad

You dey mad

Me sef I dey mad

We dey mad

All of us we dey mad

We dey mad

We dey mad

I dey mad

When I dey for Manchester

Dem no believe

When I dey for Colchester

Just dey chill

When I enter Atlanta

Dem dey freeze

Cause dem no say the boy got the cheese

But its too late to apologize

And if I dey dey recognize

The money dey

I no dey lie

And if I dey

I energise

What you think of me o

Who you think you be now

No dey ginger me o

You wan collect from me oloun

What you think of me o

Who you think you be now

No dey ginger me o

You wan collect from me oloun

If you say you dey mad

You dey mad

Me sef I dey mad

We dey mad

All of us we dey mad

We dey mad

We dey mad

I dey mad

Trivia about the song You Sef by Moelogo

When was the song “You Sef” released by Moelogo?
The song You Sef was released in 2021, on the album “I - EP”.
Who composed the song “You Sef” by Moelogo?
The song “You Sef” by Moelogo was composed by L.A.X, Moelogo, Clemzy.

Most popular songs of Moelogo

Other artists of Afrobeats