No1Again (Pain/Sweet Loving)

Ochuko Nikoro

Ogbeni and NO1 again
I just dey count all my blessings (One by one)
And I dey learn all the lessons (All night long)
Nobody fit tell me nonsense (Nana)
I don tire for the nonsense
Officer shey you no get e conscience
Why you dey kill all my brothers
Shey na because say we be black
Na why you do us like that oh
We be humans you know oh (Humans you know)
Why you kill the man (Just tell me why)
Wey no even carry gun
You still pin am for ground
Now my brother don go
Wetin my guy e do
He was just on his own
RIP to my brother George Floyd
Even my sister don go
She was barely legal
Tina was only 16 years old
Wey no do no man no evil oh
I just wanna change the world, change the world (change the world to a better place)
Cause it’s all about loving, loving
Sweet sweet love
I just wanna change the world, change the world
Cause it’s all about loving, loving
Sweet sweet love
Now my brother don go
Wetin my guy e do
He was just on his own
RIP to my brother George Floyd
Even my sister don go
She was barely legal
Tina was only 16 years old
Wey no do no man no evil oh
NO1 again
This one dey pain me
Say no to rape
Say no racism

Trivia about the song No1Again (Pain/Sweet Loving) by No One

Who composed the song “No1Again (Pain/Sweet Loving)” by No One?
The song “No1Again (Pain/Sweet Loving)” by No One was composed by Ochuko Nikoro.

Most popular songs of No One

Other artists of Nu metal