Asiko

EZERIOHA JUDE EBUKA, OREZI ALLEN ESEGINE

It's Sprisal
Popito on the beat

If you don’t know me
You don’t know nobody
You don’t know nobody
If you no sabi Orezi
You don’t know nobody
You don’t know nobody

Asiko mi dey oh eh ye
Asiko mi dey oh (Asiko Orezi asiko Orezi)
Asiko mi dey oh (Asiko Orezi asiko Orezi)
Asiko mi dey oh (Asiko Orezi asiko Orezi)

I remember back den for Unilag
Fine girls dem go look me waka pass
Won nimi o lowo lowo mi o ni class
Say I dey wear ok ati canvass
I kept on believing
That one day my dreams will come through
My mama bin tell me
My son very soon the whole world go know you
And now that your boy don blow
And now that your boy don show
You dey pop from everywhere around the globe
Now I dey spend millions for a show
This one na turn by turn
Na turn by turn
Right nowe don reach my turn
Una go dance to Orezi

If you don’t know me
You don’t know nobody
You don’t know nobody
If you no sabi Orezi
You don’t know nobody
You don’t know nobody

Asiko mi dey oh eh yei
Asiko mi dey oh (Asiko Orezi asiko Orezi)
Asiko mi dey oh (Asiko Orezi asiko Orezi)
Asiko mi dey oh (Asiko Orezi asiko Orezi)

Many times I cry
Water run from my eyes oh
I dey ask God why I never rise
Said it took so long
Right now I be number one
On the countdown I be the number one
On the radio station am number one
All over Africa na me be number one
Oluwa don bless me oh
Oluwa don bless me yh
Oghene don bless me oh
Oghene don bless me eh
From Okada to a Ranger Rover
For Alaba we don take over
No turn up dem dey takeover
We spend money like say e be paper

If you don’t know me
You don’t know nobody
You don’t know nobody
If you no sabi Orezi
You don’t know nobody
You don’t know nobody

Asiko mi dey oh eh yei
Asiko mi dey oh (Asiko Orezi asiko Orezi)
Asiko mi dey oh (Asiko Orezi asiko Orezi)
Asiko mi dey oh (Asiko Orezi asiko Orezi)

Asiko lo laiye
Ara mi e mase sole
Asiko eh he
Ise loni ise
I thank God for spreasal eh
Alhaji JF
Gbogbo Fagbems
Paki oh
Handsome
Wande Coal dem know my story eh
Delb Amir them know my story
Young Chef and Chizi ferari dem know my story
Yong Kay Deji Ego dem know my story
Kiddominant you know my story
Banji Kero Oghini dem know my story
To all my fans eh
God go bless una oh eh
Asiko Orezi
Asiko asiko mi dey oh
Asiko Orezi eh eh he (It's a gen gen)

Trivia about the song Asiko by Orezi

When was the song “Asiko” released by Orezi?
The song Asiko was released in 2015, on the album “The Gehn Gehn Album”.
Who composed the song “Asiko” by Orezi?
The song “Asiko” by Orezi was composed by EZERIOHA JUDE EBUKA, OREZI ALLEN ESEGINE.

Most popular songs of Orezi

Other artists of Afrobeats