Under The Blanket

Orezi

Sprisal
I say they call me Orezi

Omotena na your mater we dey talk since
I dey tell them how you dey put me on a long thing
Just because me I dey beg for your love
You make a fresh boy like me to be jonzing
Okay for area girls dey beg me
I swear to God dem dey line up to toast me
If you give them chance some of them go rape me
But me no care this is you girl am sending
Am loving the way
Loving the way
Loving the way that you move girl
Am loving the way
Loving the way
Loving the way that you move

Baby you’ve got me
Thinking of the things that I
Wanna do to you baby
You baby
When we under the blanket
Under the blanket
Under the blanket
Under the blanket o
When we under the blanket
Under the blanket
Under the blanket
Under the blanket o
When we under the blanket
Under the blanket
Under the blanket
Under the blanket o
When we under the blanket
Under the blanket
Under the blanket
Under the blanket o

Omote biko biko
Biko biko omote biko biko
I dey calling your phone you no dey pick e no be so
Wetin you dey do me you dey kill me slow slow
What am feeling is a feeling
A feeling that is true
I wanti me and you to dey speaking like glue
That’s why I dey dedicate my time to all you
Omote I promise I will never hurt you
Keredike kedike dike ke
Baby don’t use me play play play di play
Dem be look me wen I say say say di say
That you gat me going crazy

Baby you’ve got me
Thinking of the things that I
Wanna do to you baby
You baby
When we under the blanket
Under the blanket
Under the blanket
Under the blanket o
When we under the blanket
Under the blanket
Under the blanket
Under the blanket o
When we under the blanket
Under the blanket
Under the blanket
Under the blanket o
When we under the blanket
Under the blanket
Under the blanket
Under the blanket o

Baby na only you I dey see
Omote wewe fo mi wo
Omote wewe fo mi wo
Girl I want you to be my girl oh
Am loving the way
Loving the way
Loving the way that you move girl
Am loving the way
Loving the way
Loving the way that you move

Baby you’ve got me
Thinking of the things that I
Wanna do to you baby
You baby
When we under the blanket
Under the blanket
Under the blanket
Under the blanket o
When we under the blanket
Under the blanket
Under the blanket
Under the blanket o
When we under the blanket
Under the blanket
Under the blanket
Under the blanket o
When we under the blanket
Under the blanket
Under the blanket
Under the blanket o

Trivia about the song Under The Blanket by Orezi

When was the song “Under The Blanket” released by Orezi?
The song Under The Blanket was released in 2015, on the album “The Gehn Gehn Album”.

Most popular songs of Orezi

Other artists of Afrobeats