Hustle

Shout to my niggas wey dey work o
And to the girls wey no dey sleep oh oh
Dem say ashewo no be work o
I tell them say a sister needs to chop oh oh
I say if I send you my aza shey you go fit do me the transfer
But if e no be so no dey talk o
You no get any right to tell me shit
Cos money make money make sade runaway
Follow boniface boniface I swear hustle o
Because if money dey money dey nobody go take you play
Oh oh money eh money eh my guy hustle o hustle o
Oh oh oh oh oh
Hustle o hustle o
Hustle o hustle o
But in due time you go see you go see say e good
Very very soon very very soon I tell you eh eh
Aunty lade eshe oh oh uh oh

Most popular songs of Phat

Other artists of Chinese hip hop