Melanin Poppin
Phoebe!
Melanin popping tell me what's poppin
If I toast you myself tell me na bad thing
On a normally u go injure me
If u no con gree u go injure me
Cause you dey high me pass shayo o
Hmmm baby boy I no fit let go o
Cause you don steal my heart away
Boy I wan follow you go your way
All around all of the globe and space
Always for you boy
Cause you don steal my heart away
Boy I wan follow you go your way
All around all of the globe and space
Always for you boy
You know many things I go do for your love
If u con chop my jollof
Baby Jo bamisoro
And I go like to know your length
No be the one wey u stand but the one wey dey under
I really dont know
Say why u capping cause this life is yolo
Some are really gonna keep on talking
But shay you know I no send dem papa
I know you really like me
So boy tell me what you have been waiting for
Melanin popping tell me what's poppin
If I toast you myself tell me na bad thing
On a normally u go injure me
If u no con gree u go injure me
Cause you dey high me pass shayo o
Hmmm baby boy I no fit let go o
Cause you don steal my heart away
Boy I wan follow you go your way
All around all of the globe and space
Always for you boy
Cause you don steal my heart away
Boy I wan follow you go your way
All around all of the globe and space
Always for you boy
For you oooooo
baby
always for youuuuu