Problem

Reekado Banks

This gbedu is a problem
Oya
Reeky baby ohh
Oya
Baby Fresh

Your problem dey for your back oh
And you wonder why boys dey follow round oh
Every other day they dey for your yard
Paparazi sef follow you about

Girl when you walk down the high way
You dey make men misbehave
Girl when you walk down the high way
Spiritual men don dey lose faith

Your problem is a problem
This problem is our problem
The boys them sha we go solve them
We go join hand together and solve dem

Girl you don tire
Girl I swear I know say you don tire
Every other day every other man say them want fire
But

Baby own that
Own that
Baby own that
You better don't drop thing yeah
Baby own that
My baby own that
Girl you got a whole lot
You better don't drop thing yeah

Like Kim Kardashian
Carry front and carry am
You look like my Yarinya
I nor go mind to marry am yeah

I'm gonna search and I'm gonna find and I'm gonna own that
You gonna like it
You gonna love it
When I own that

Your problem is a problem
This problem is our problem
The boys dem now we will solve them
We go join hand together and solve dem

Girl you don tire
Girl I swear I know say you don tire
Oh na na na
Every other day every other man say them want fire
But

Baby own that
Own that
Baby own that
You better don't drop thing yeah
Baby own that
My baby own that
Girl you got a whole lot
You better dont drop thing yeah

Tequila makes you kpon kpon kpon ti kpon

Own it ohh girl you gotta own it own ohh
Girl na your problem ohhh
But we like the problem ohh
Baby oooh
I like it ohhh
Other boys love it ohhh
And we want to hold it ohhh
Slay it ohhh
I gbedu when you nail it oo
Oh yeah onananana
Oh yeah
Girl you got to own it own it own it
Oh yeah
Girl you got to own it own it own it a own it
Slay mama slay mama slay mama slay mama

Trivia about the song Problem by Reekado Banks

When was the song “Problem” released by Reekado Banks?
The song Problem was released in 2016, on the album “Spotlight”.

Most popular songs of Reekado Banks

Other artists of Afrobeats