DANCE

Chibuzor Obed

Ah
You no go jam my song for deck huh
Ritz is taking up the bombay

File

Oh na na na na
Na na

If you no fit dance omo
You no fit be my padi
With this hit omoge
I have to choose somebody
See the way you whine your back
Makes me touch your something

Mama’s dem dey like am
Papa sef dey jami si

In this party i go make you feel high raty … feel high raty

When you get home you must surely celebrate it ….celebrate it

Baby shake your body
Biko no dey kana something …. Kana something

Mama’s dem dey like am
Papa sef dey jami si

You go dance oh ………… dance
You go shake oh …………. Shake
On top your bed oh
Girl you make my heart blow
No be konkobilo
Hear ma chocomilo
Everybody dance oh
Wetin i know, …….. make we jo

You want the dow
Or you want to jo
You want to roll with Alaiye
Her package crazzzzy ….. mogbe
Girl your figure 8 oh ……… sugarcane

Orimi scatter
Like the snow wey fall for winter ….. ah ah ah ah
My sweet potato
Shemi da
Girl i go mental oh

Oya dance like ikoko
Roll like okoto
Omo na dance be this oh
No be de mo
No be joke oh …….
Craze be this oh
Make we de mo like say we choco

You go you go you go
You go you go you go

If you no fit dance omo
You no fit be my padi
With this hit omoge
I have to choose somebody
See the way you whine your back
Makes me touch your something

Mama’s dem dey like am
Papa sef dey jami si

In this party i go make you feel high raty … feel high raty

When you get home you must surely celebrate it ….celebrate it

Baby shake your body
Biko no dey kana something …. Kana something

Mama’s dem dey like am
Papa sef dey jami si

You go dance oh ………… dance
You go shake oh …………. Shake
On top your bed oh
Girl you make my heart blow
No be konkobilo
Hear ma chocomilo
Everybody dance oh
Wetin i know, …….. make we jo

Oya dance away your sorrow oh
Dance if you no jisoro
If you like you smoke Egbo
Dance like you don kolo

Oya bami dasi
N paro o jami
Everybody dance

Oya pour the Hennessy
Baby bobo seere omoge

If you no fit dance omo
You no fit be my padi …. no fit be my padi
With this hit omoge
I have to choose somebody …. le le le
See the way you whine your back
Makes me touch your something …. Something

Mama’s dem dey like am
Papa sef dey jami si

In this party i go make you feel high raty … make you make you feel high raty

When you get home you must surely celebrate it …. Olorun

Baby shake your body
Biko no dey kana something

Mama’s dem dey like am
Papa sef dey jami si

Most popular songs of Ritz

Other artists of Pop rock