Fiona

Balogun Oluwadamilare Emmanuel, Aymix Beats

Oh na
Oh na na
na
Ruby pon da vibe
Ooo ooo
Ooo

A milli song inside my folder
everything about you Fiona
I shoot my shot no be bazooka aaa
Oh baby girl just a single touch
I don dey shiver
You dey my side na
hin I geti liver
beat my chest
I fih to sign your contract
my rihanna
Oh girlie
me I'm not a rasta
me I don't do ganja
me I am not a player
I'd never break your own heart
me I no go give you love wey geti comma oh my lo lo love
me I'm not a rasta
me I don't do ganja
me I am not a player
I'd never break your own heart
me I no go give you love wey geti comma oh my lo lo love

Fiona fiona
Your love hin
dey for my own mind
Fiona maranma
Oh na
Your love hin
dey for my own mind
Fiona fiona
Your love hin
dey for my own mind
Fiona maranma
Oh na
Your love hin
dey for my own mind

Kirikata mami water
Little medusa
Eyah
I go follow you
enter sambisa
Say Hi
To my friends
on Insta
make dem see
fine vanilla
and this your body bam
and this your colour fine
say this love na divine
You be tree I be vine
If you leave
I fih kpai
If you leave
I fih kpai ai
Fine girl say this your love
so corny
nkan to só yén
ko really kan mi
Ghanian girls
don turn to your dummy
dummy dummy
Fine girl say this your love
so corny
nkan to só yén
ko really kan mi
Ghanian girls
don turn to your dummy
dummy dummy

Fiona fiona
Your love hin
dey for my own mind
Fiona maranma
Oh na
Your love hin
dey for my own mind
Fiona fiona
Your love hin
dey for my own mind
Fiona maranma
Oh na
Your love hin
dey for my own mind

Trivia about the song Fiona by Ruby

Who composed the song “Fiona” by Ruby?
The song “Fiona” by Ruby was composed by Balogun Oluwadamilare Emmanuel, Aymix Beats.

Most popular songs of Ruby

Other artists of Rock'n'roll