Something Must Kill A Man

CHRISTOPHER EKO, PAUL OKOYE

May day may day 1 2
Something must kill a man oh
Man down
Call the fire department

Fine girl with a sweet curve
Me saw her dancing inna Tik tok
She was stripper only for the big shot
Big shot big shot the big boys
She pull up in a bar for the shot
Me offer her a cup she took it in a rush
As the music was playing non stop
She push me down she climb me on top

Wetin I see wetin I see
Na only God fit make this thing stop ye eh
I can’t believe I can’t believe
Na only me she wan kill on top

Na something must kill a man oh (Oh oh)
E go bad oh
Say na woman (Oh why oh why oh why eh)
Na something must kill a man oh (Oh oh)
E go bad oh
Say na woman (Oh why oh why oh why eh)

She just dey mess up me brain (Ehen)
Now she agwan put me insane
Na me dey feel the pain
So ring the alarm
Ding ding ding ding duh oi
Free me let me go oi (Aii)
Cos fire fit dey burn the place wey me no know oi
You are a specialist when it comes to toys
You gimme no choice
Man down man down man down man down
Na wetin I go find
There won’t be no next time
Man down man down man down man down
Na wetin I go find
There won’t be no next time
That’s why me say

Wetin I see wetin I see
Na only God fit make this thing stop ye eh
I can’t believe I can’t believe
Na only me she wan kill on top

Na something must kill a man oh (Oh oh)
E go bad oh
Say na woman (Oh why oh why oh why eh)
Na something must kill a man oh (Oh oh)
E go bad oh
Say na woman (Oh why oh why oh why eh)

Special request from the men dem
Say a little prayer to protect them
Cos no be them brain dey control them (Na the other leg dey remote them)

Wetin I see wetin I see n
Na only God fit make this thing stop ye eh
I can’t believe I can’t believe n
Na only me she wan kill on top

Na something must kill a man oh
E go bad oh
Say na woman (Oh why oh why oh why eh)
Na something must kill a man oh
E go bad oh
Say na woman (Oh why oh why oh why eh)

Na something must kill a man oh
E go bad oh
Say na woman (Oh why oh why oh why eh)
Na something must kill a man oh
E go bad oh
Say na woman (Oh why oh why oh why eh)

May day may day 1 2
Man down
Another victim down pon this place
Get me the fire department
Yeah eh its a special request from the men dem
You already know
Run things Rudeboy

Trivia about the song Something Must Kill A Man by Rudeboy

Who composed the song “Something Must Kill A Man” by Rudeboy?
The song “Something Must Kill A Man” by Rudeboy was composed by CHRISTOPHER EKO, PAUL OKOYE.

Most popular songs of Rudeboy

Other artists of Afrobeats