Happy
Boy rym
Ehnn eh
Lojo sunday woni eye fa ciga
Ye
It’s my day
It is my happy day
My people eh
Give me space
Tell them make them give me space
I want to play
I fit to craze
And i fit to craze for the feeling eh
I’m happy ehh because
I’m happy yen i wan gyrate
Weytin dey make me happy
Yen gan i never know ahnn
Maybe because mo sun lale mo tun ji
Weytin dey make me happy yen
Per-say i don’t know ahn
Maybe because baba you too much o
Oh what a day to be alive
Aye yi dun ju 5alive
Aye dun ju 5alive
All my girls want to be my wife or
Maybe to be cute nah crime ah ahnnn ahn
I wish i could high
Till i touch the sky
That kind thing wey make
Rkelly want to fly o
Mo le se
I fit tell my neighbor where the money dey
Toh ba le se
If you fit see lion for bush and
Make you wait ehhh ehh
Weytin dey make me happy yen gan
I never know ahnn
Maybe because mo sun lale
Mo tun ji ah weytin dey make me
Happy yen persay i don’t know
Maybe because baba you too much o
Yee make dem give me space i want to faint
Because am happy yen i wan gyrate
Tell your neighbor where the money dey
If you fit see lion for bush and make you wait
Ehnn ehnnn eh
Yehh i never knowww ooo
Ye i never knoww
Ti’owo bade woni e ye ma buga
Pay my money or make i pull my trigger
Lojo sunday woni e yee fa cigar
Junction to junction make them
Play my tungba ahh rym