Fine Boy

Ugonna Okorie

Seezy
Shey you no like Fine Boys
Wetin I go do
Wetin I go do
Wey go show say
I love you
Wetin I go do
Wetin I go do
Wey go show say
I love you
Shey you gree me make I touch
Shey you gree me make I touch ooh
Wetin I go do
Wetin I go do
Wey go show say
I love you
Wetin I go do
Wetin I go do
Wey go show say
I love you
Shey you no like fineboys
Shey you no dey see fineboy
Shey you no like fineboys
Shey you no dey see fineboy
What you wan do
Girl I wan know
Anywhere you dey I go show
I'll never leave you alone
Tell me the things wey you wan make I now
What you wan do
Girl I wan know
Anywhere you dey I go show
I'll never leave you alone
Shey you gree me make I touch
Shey you gree me make I touch ooh
Wetin I go do
Wetin I go do
Wey go show say
I love you
Wetin I go do
Wetin I go do
Wey go show say
I love you
Shey you no like fineboys
Shey you no dey see fineboy
Shey you no like fineboys
Shey you no dey see fineboy
Seezy

Most popular songs of Seezy

Other artists of French rap