All The Time

Balogun Afolabi Oluwaloseyi

(I can get, can't get, get you)
(I can't get you off of my mind)
(Yo, Dibs)
(I think about you all the time)
(I think a-, think a-, a-)

How many years will I hold on?
They wonder as I dey go up
Spirit of the ocean
Rastafi, k'oma jo lo
Can't let no man control me
Ko gbo nkankan, unruly
Controller, goddess body
She be my controller

Girl, I've been on the road all my whole life
'Cause I gats make use of my own life
I can't tell, the Devil is a liar
Shout out to all my fans wey be die hard

No woman, no cry
Bobo dey try
Do re mi, fa so, ko s'ija ni church
Won ni, "Ibo mo ma gbe gba?"
Won f'ejo mi sun
Jebure, awo olugbebe
K'oma je kin sun

Adum'aradan, I dey your domot
I pray my blessings no go comot
'Cause as you see me so, I dey on God
Wetin no concern me, I dey lock up
Dem shouting "Ye" like I'm Burna
Omotola, Temi Turner
Tiwon bota bi ti Konga
Now, some of dem say, "Seyi, l'ogbaa"

Girl, I've been on the road all my whole life
'Cause I gats make use of my own life
I can't tell, the Devil is a liar
Shout out to all my fans wey be die hard

No woman, no cry
Bobo dey try
Do re mi, fa so, ko s'ija ni church
Won ni, "Ibo mo ma gbe gba?"
Won f'ejo mi sun
Jebure, awo olugbebe
K'oma je kin sun

(Yo, Dibs)

Trivia about the song All The Time by Seyi Vibez

When was the song “All The Time” released by Seyi Vibez?
The song All The Time was released in 2023, on the album “Thy Kingdom Come”.
Who composed the song “All The Time” by Seyi Vibez?
The song “All The Time” by Seyi Vibez was composed by Balogun Afolabi Oluwaloseyi.

Most popular songs of Seyi Vibez

Other artists of African music