Local Champion

Charles Nii Armah Mensah

I like am oo say whatever you wan say
Me I no dey care I dey make my money
Dem seh I be like this I be like that
Only me weh dem dey talk about
Dem try and try to pull me down
But my fans oo give me di crown
See wi make money good money
Savaly Jah bless me
I no dey listen nobody oo but myself
See wi buy motor buy motor
Amalelor aba yi bo
Ɛyɛ wo sɛ wani ɛbue a na gyae nkurasesɛm no

Makɔ London
Makɔ New York
Ɛni Europe Me kyin Africa
Makɔ Jamaica
Enti maba sɛ me deɛ me bɛ taking over

Frɛ me local champion Frɛ me local champion
Call me local champion Call me local champion

Call me local champion

Ngba amɛ me tumɔ Philadelphia Philadelphia Philadelphia

Only Jah can bless me
No one could'ah never touch me
Before I go chop 40
You go live you go see my blessings
My guy oo my guy
You dey talk too much my guy
The same God create me same God create you Why oo why
Dem seh I no go fi take award I take award
I win award international
I buy Toyota dem talk about me
I buy Range Rover dem talk about me
I buy Sonata for Shatta Michy
I dey give Theresa good education
Majesty bank account da fey Otsɛiyo mishi

Frɛ me local champion Frɛ me local champion
Call me local champion Call me local champion
Call me local champion Call me local champion
Call me local champion

Ngba amɛ me tumɔ Philadelphia Philadelphia Philadelphia
Ngba amɛ me tumɔ Philadelphia Philadelphia Philadelphia
Ngba amɛ me tumɔ Philadelphia Philadelphia Philadelphia
Ngba amɛ me tumɔ Philadelphia Philadelphia Philadelphia

See wi make money good money
Savaly Jah bless me
I no dey listen nobody oo but myself
See wi buy motor buy motor
Amalelor aba yi bo
Ɛyɛ wo sɛ w'ani ɛbue a na gyae nkurasesɛm no
Makɔ London
Makɔ New York
Ɛni Europe Me kyin Africa
Makɔ Jamaica
Enti maba sɛ me deɛ me bɛ taking over

Frɛ me local champion Frɛ me local champion
Call me local champion Call me local champion
Call me local champion Call me local champion
Call me local champion

Ngba amɛ me tumɔ Philadelphia Philadelphia Philadelphia
Ngba amɛ me tumɔ Philadelphia Philadelphia Philadelphia
Ngba amɛ me tumɔ Philadelphia Philadelphia Philadelphia
Ngba amɛ me tumɔ Philadelphia Philadelphia Philadelphia

Frɛ me local champion Frɛ me local champion
Call me local champion Call me local champion
Call me local champion Call me local champion
Call me local champion

Yeah yeah yeah
Local Champion weh God bless am like this
Local Champion weh edey top dem like this
Local Champion weh dey make money pass dem like this
Asiaaaaaaaa

Trivia about the song Local Champion by Shatta Wale

Who composed the song “Local Champion” by Shatta Wale?
The song “Local Champion” by Shatta Wale was composed by Charles Nii Armah Mensah.

Most popular songs of Shatta Wale

Other artists of Dancehall