MAN NO LAZY (MNL)

Sparrow

Now you don dey hate me
You disgrace me
And you know sey na my hustle i dey facci
And you know sey
Na the bag i dey chasei
I no fit chase you
Cause me sef I no lazzy

Zero boy no fugazzy
You no fit catch me becus man is wavy
Mmmm yong Boy steady Drive dem crazy
Make them feel lazy

GOD i wanna
Blow like omah
Steady hits like burna
Fine fine girls on my bana aaa
Dem girls on ma bana aaa

M GOD i wanna
Blow like omah
sparrow sound banging all over
Killing shows every corna aaa

Most popular songs of Sparrow

Other artists of Alternative rock