Ease Your Mind
(It's Kel-P vibes)
Many thing don really open my eyes
Many things don happen wey don open my mind
Things don happen for my life, we make me realize
Sey, many things go happen, and it's real fine
Never let the small talks but the money get to me
I dey work, I dey pray, omo nothing worry me
I put my body on my grind, let the money control me
Sey, my sound dem dey bus', they can't open their jaws
Some days, it fi be like sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother, no go gone
When your thing come, my brother, no go rush
Just ease your mind
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, jaiye, mi jeje o, oh
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah, yeah
Looking at my past, I'm glad it's over
Steady I dey steady thank Jehovah
Now I got some likkle ice in my soda
And I pour some more ice, it made me colder
See the music take me places, even man never reach
Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
See StarBoy dey here, where the men dey here?
And the kele and the girls, all of them dey here
Some days, it fi be lie sey your rain no pour

(Mix Monster)