What About Me?
If you see wetin I see
Yeah
Wetin I see yeah
You go hail me
Yeah
Hail me yeah
If you know wetin I know
Yeah
Wetin I know yeah
You go gbadun me
Yeah
Gbadun me yeah
Sometimes I get down and under
Many things wey I fit dey wonder
I dey pray make things just better o
I dey pray make I no face yawa o
Sometimes I get down and under
Many things wey man fit to dey wonder
But I dey pray make things just better o
I dey pray make I no face yawa o
What about me?
Yeah yeah
Abi you forget me for here o
What about me?
Yeah yeah
What about me?
What about me?
Abi you forget me for here o
What about me?
What about me?
Shey I no go offend in fendi?
What about me?
What about me?
I wan flex in brand new Bentley
What about me?
What about me?
Shey lo fe mi
What about me?
I wan wear designer Gucci
I think about it everyday
I swear na every day
I really want it all no delay o
This one fit to cause gobe o
And I know it's on the way
But I wonder anyway
I really feel like time e no dey o
Wallahi e fit to cause gobe o
One man's meat fit turn another poison
That's why you haffi count your blessings
From what I can see
As far Jah got me
I can't lose what is for me
So my mind is at peace
Spice rum inna mi chalice
Celebrate all that I see
From what I can see
I know that Jah got me
But still I contemplate it
What about me?
Yeah yeah
Abi you forget me for here o
What about me?
Yeah yeah
What about me?
What about me?
Abi you forget me for here o
What about me?
What about me?
Shey I no go offend in fendi?
What about me?
What about me?
I wan flex in brand new Bentley
What about me?
What about me?
Shey lo fe mi
What about me?
I wan wear designer Gucci