Iyawo Mi

Everybody everybody everybody say
Iyawo mi e you go kill me oo
Yo yo yo oooo
Eh eh eh eh wooo

Iyawo mi sope
Baby jowo mi sope
Everyday I want to go
But I see you in my dream say
Iyawo mi elepe
People kimu sereke
Everybody say I love you eh

Holding it squeezing it
Girl I love the way hold it
Anytime wey I feel like it
You know you really dey for my mind eh
Romancing it squeezing it
Girl I love the way you do me
Everybody say Ijeoma I love you eh eh (Chai)

Ebi pa mi e anytime I see you my bellе dey full e
Oh you dey pully belle eh
Na you be the reason wey I dey happy eh
Romancing it squeezing it
Girl I love the way you do me
Everybody say Ijeoma I love you eh eh

Iyawo mi sope
Baby jowo mi sope
Everyday I want to go
But I see you in my dream say
Iyawo mi elepe
People kimu sereke
Everybody say I love you eh

The way you dey do me eh
I no dey fit understand anymore o
Because am in love with you
Some people call me olofofo
Iyawo eh you go kill me oh
Iyawo make una help eh
Holding it squeezing it
Girl I love the way hold it
Anytime wey I feel like it
You know you really dey for my mind eh
Romancing it squeezing it
Girl I love the way you do me
Everybody say I love you eh eh

Iyawo mi sope
Baby jowo mi sope
Everyday I want to go
But I see you in my dream say
Iyawo mi elepe
People kimu sereke
Everybody say I love you eh

Some say you be thief o
Some say you be rogue o
Dem say you be tolotolo
You dey waka every where dem dey
Iyawo mi I love I know you fit need me eh
Iyawo mi love you I swear I go marry you eh
Make una leave us alone eh leave me alone eh
Me I don make my choice eh
Make una leave me alone eh
Porokoto porokoto perekete perekete me I go die for you eh
Pakuta porokoto eh chai
Chineke me e

Iyawo mi sope
Baby jowo mi sope
Everyday I want to go
But I see you in my dream say
Iyawo mi elepe
People kimu sereke
Everybody say I love you eh

Iyawo mi sope
Baby jowo mi sope
Everyday I want to go
But I see you in my dream say
Iyawo mi elepe
People kimu sereke
Everybody say I love you eh

Oh oho oho oh oh
Eh eh eh eh
I love you and na true story

Trivia about the song Iyawo Mi by Timaya

When was the song “Iyawo Mi” released by Timaya?
The song Iyawo Mi was released in 2008, on the album “Gift and Grace”.

Most popular songs of Timaya

Other artists of African hip hop