Fada

Zlatan, Phyno, Flavour

[Verse 1: Zlatan]
Your mama say make you no dey follow me again
I’m not I’m not
Your papa say if he catch me he go cut my head
Na why I no come your domot o
Baby me the love you give me sweet me
Adaobi i want to take you all around the world
Sisi mi oya farabale mu ijo o
I no wan know But i must meet your fada today

[Chorus: Zlatan]
Fada
Your Fada
Fada
I must meet your fada today
Fada
Your Fada
Fada
I must meet your fada today

[Verse 2: Phyno]
Nwa Ada nwa Ada you be my one and only o
Oyii na tu mu o make you no leave me lonely o
Asa ne nunu
E fe obula echolu I go me nu nu
Tell your Fada si ya che nu nu
Maka mu nu ba ta obodo nu nu iyo
I wanna be the one beside you imitate uwa fu ba gi ilo
Cos nobody fit to stop the love I have for you ??
Nwa che kwe ne be
See I get money money ogologo
It’s looking for me a nu m a call away
Gi ka na ache bekelebe iyo

[Chorus: Zlatan]
Fada
Your Fada
Fada
I must meet your Fada today
Fada
Your Fada
Fada
I must meet your Fada today

[Verse 3: Flavour]
Asa nwa baby you be my priority for life
I want to see your Fada
Mu na umu nna mu na bia to do something for your head o
We wan tv to see your Fada
Today today not tomorrow
We get money
We no dey borrow
Ngwa bia nu kwado be nu
A yin na bia ehh
E ma na efe ge me
When we see your fada

[Chorus: Zlatan]
Fada
Your Fada
Fada
I must meet your Fada today
Fada
Your Fada
Fada
I must meet your Fada today

Trivia about the song Fada by Zlatan

When was the song “Fada” released by Zlatan?
The song Fada was released in 2021, on the album “Resan ”.
Who composed the song “Fada” by Zlatan?
The song “Fada” by Zlatan was composed by Zlatan, Phyno, Flavour.

Most popular songs of Zlatan

Other artists of Urban pop music