Gimmie

NASIBU ABDUL JUMA ISSAACK

I wan tell you a story o (story story o)
Ahhh (drama boy) okulo key

I wan tell you a story o (story story o)
My girlfriends I swear nobody holy o
(holy holy o)
I have been messing around women and money o
(money money o)
Only your love fit control me
(trol me trol me o) fit control me o

Asa nipe baby (gimme) ilete (gimme)
Sogeze (gimmie) niweke (gimme)
All your body (gimme) your waist (gimme)
Your love (gimme) jogodo (gimme)
Ogini please (gimme) shawee (gimme)
Sololo (gimme) jawee (gimme)
All your body (gimme) your waist (gimme)
Your love (gimme)

Oh baby tam tam unachonipa tam tam
Tam baby tam tam unachonipa tam tam tam
Unavyo wine your waist
Unanitekenya tekenya alele unanitekenya
Inawasha ka nyungunyungun
Unanitekenya tekenya Unanitekenya
See your love dey kpakamishi
Unanitekenya tekenya Unanitekenya
All love for my body
Unanitekenya tekenya Unanitekenya
I wan tell you a

Me I wan tell you my story many many drama
Many many girls de wan come my way
After dem all tell me wetin I gain
I say dey all come for the money
Me I wanna flex
If the girl done another one again
But this very one take my sorrow away eh
She give me kokokoko gimme kokokoko
Gimme kokokoko knock for my door door door
Show me lololove show me lololove
Show me lololove
She give me kokokoko gimme kokokoko
Gimmie kokokoko show me lololove
Show me lololove
She burst my brain o popopopo

Asa nipe baby (gimme) ilete (gimme)
Sogeze (gimmie) niweke (gimme)
All your body (gimme) your waist (gimme)
Your love (gimme) jogodo (gimme)
Ogini please (gimme) shawee (gimme)
Sololo (gimme) jawee (gimme)
All your body (gimme) your waist (gimme)
Your love (gimme)

Oh baby tam tam unachonipa tam tam
Tam baby tam tam unachonipa tam tam tam
Unavyo wine your waist
Unanitekenya tekenya alele unanitekenya
Inawasha ka nyungunyungun
Unanitekenya tekenya Unanitekenya
See your love dey kpakamishi
Unanitekenya tekenya Unanitekenya
All love for my body
Unanitekenya tekenya Unanitekenya
I wan tell you a story (story story o)

Trivia about the song Gimmie by Diamond Platnumz

Who composed the song “Gimmie” by Diamond Platnumz?
The song “Gimmie” by Diamond Platnumz was composed by NASIBU ABDUL JUMA ISSAACK.

Most popular songs of Diamond Platnumz

Other artists of Electro pop