Manuchim Soh

Duncan Mighty

Put your fingers in the air, air
Ah Duncana Mighty

Put your fingers in the air
So put your, put your fingers in the air air
Put your, put your fingers in the ayaya
Wene, wene wene mighty eh eh
Wene mighty paya paya
Every body paya paya ga

Obu Manuchim soh soh so soh
Obu Manuchim soh soh so soh
Manu manu manuchim soh soh soh soh
Obu Manuchim soh soh so soh

Let demonstrate
The reason why I'm going higher rate
Some people them a ready to frustrate me
If no be chukwu abiama wey I put my faith
You know say person life no duplicate
That why I carry ngaji also carry plate
Everybody make you jubilate
Bеcause Duncan Mighty don dey celеbrate
Na because of manuchim soh soh soh soh

Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Manu manu manuchim soh soh soh soh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Obu manuchim soh soh soh soh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Manu manu manuchim soh soh soh soh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Oh na na na

My people is not by me it's be …
I no go lie is not by this my voice oh
But na only only only God who grace eh
Nahim make all over the world them appreciate eh (onyea)
Mama and papa, pikin celebrate
Because of oga Jehovah don butter my bread di eh
See obi ma ni gi, don gala ba
Nahim my people dey jealousy ma
I don dey put am for dodorima
Do do ri, do do ri, do do ri ma
Wene mighty eh

Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Manu manu manuchim soh soh soh soh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Obu manuchim soh soh soh soh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Manu manu manuchim soh soh soh soh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Oh na na na

When I look my back, my front, my left and right
Na so so ekunu ekunu ba all by my side
This God that's good to them nahim wey dey my side eh
I don dey chop atabala, now na we creek style
Wene mighty ja eh
See my life na double, double
See my money double, double
See my people jehun jehun
Oya pop champagne Almaden

See my life na double, double
All my money double, double

Eye eye wo no no
Oya pop pop pop pop pop

Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Manu manu manuchim soh soh soh soh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Obu manuchim soh soh soh soh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Manu manu manuchim soh soh soh soh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Oh na na na

Ye ye no no no no
Ye ye no no no no

No no no no no no no no ye

Wene wene wene wene mighty ona na

Manuchim soh

Trivia about the song Manuchim Soh by Duncan Mighty

When was the song “Manuchim Soh” released by Duncan Mighty?
The song Manuchim Soh was released in 2013, on the album “Footprints”.

Most popular songs of Duncan Mighty

Other artists of Contemporary R&B