Munachim Som
Put your fingers in the air, air
Ah Duncana Mighty
Put your fingers in the air
So put your, put your fingers in the air air
Put your, put your fingers in the ayaya
Wene, wene wene mighty eh eh
Wene mighty paya paya
Every body paya paya ga
Obu Manuchim soh soh so soh
Obu Manuchim soh soh so soh
Manu manu manuchim soh soh soh soh
Obu Manuchim soh soh so soh
Let demonstrate
The reason why I'm going higher rate
Some people them a ready to frustrate me
If no be chukwu abiama wey I put my faith
You know say person life no duplicate
That why I carry ngaji also carry plate
Everybody make you jubilate
Bеcause Duncan Mighty don dey celеbrate
Na because of manuchim soh soh soh soh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Manu manu manuchim soh soh soh soh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Obu manuchim soh soh soh soh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Manu manu manuchim soh soh soh soh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Oh na na na My people is not by me it's be
I no go lie is not by this my voice oh
But na only only only God who grace eh
Nahim make all over the world them appreciate eh (onyea)
Mama and papa, pikin celebrate
Because of oga Jehovah don butter my bread di eh
See obi ma ni gi, don gala ba
Nahim my people dey jealousy ma
I don dey put am for dodorima
Do do ri, do do ri, do do ri ma
Wene mighty eh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Manu manu manuchim soh soh soh soh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Obu manuchim soh soh soh soh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Manu manu manuchim soh soh soh soh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Oh na na na
When I look my back, my front, my left and right
Na so so ekunu ekunu ba all by my side
This God that's good to them nahim wey dey my side eh
I don dey chop atabala, now na we creek style
Wene mighty ja eh
See my life na double, double
See my money double, double
See my people jehun jehun
Oya pop champagne Almaden
See my life na double, double
All my money double, double
Eye eye wo no no
Oya pop pop pop pop pop
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Manu manu manuchim soh soh soh soh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Obu manuchim soh soh soh soh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Manu manu manuchim soh soh soh soh
Tell them say na manuchim soh soh soh soh
Oh na na na
Ye ye no no no no
Ye ye no no no no
No no no no no no no no ye
Wene wene wene wene mighty ona na
Manuchim soh"