Forever

Sulaimon Solomon, Subhaan Rahman

I swear my eyes don dey close
Tears fell down when I check my fucking phone
Going number one now that you're already gone
Ain't no competition you're forever on the throne

'Cause you be dey yearn but dem no gree understand you
Lyrically saying what you've been through
'Member missing our flight you booked a room
Say make I stay for bed make I no sleep for table

So forever, let there be light
Oh ah
Forever, let there be light
Oh ah
Imole, you hold the light
Oh ah
Forever, let there be light
Oh ah

Big bro, you never give up, you are big fighter
Anybody try, you dey dapada
I know sey you dey watch over us wey dey gaza
Many dey vex 'cause you became a superstar
Where do legends go
Where do legends go
Watch over my big bro
And take care of his body and soul

'Cause you be dey yearn but dem no gree understand you
Lyrically saying what you've been through
'Member missing our flight you booked a room
Say make I stay for bed make I no sleep for table

So forever, let there be light
Oh ah
Forever, let there be light
Oh ah
Imole, you hold the light
Oh ah
Forever, let there be light
Oh ah (let there be light)

Trivia about the song Forever by Khaid

Who composed the song “Forever” by Khaid?
The song “Forever” by Khaid was composed by Sulaimon Solomon, Subhaan Rahman.

Most popular songs of Khaid

Other artists of Contemporary R&B