Work N Pray

Marcus!!

Heh

Hmmm

Davdon!!

We here to stay

As I dey work I dey pray

Oluwa make you show me the way eh

As I dey work I dey pray

Oluwa make you show me the way eh

Life e no easy ooo

Ooohoo

Oluwa make you show me the way eh

Life e no sexy oooo

Ooohoo

Oluwami oooo

Biko show me the way ehh

At the center of it all

God na you I see

If no be you and damara

Tell me where I for be

I for still dey street

Dey form Omo give it to me

This one na man wey carry me to Calvary

Wey know the pain and the tears

when he looks in my eyes

Wey say

Nwanne came down you go get the bar

Just be patient and fearless

Pray to God most high

Cos for every hustler

Na money be the price

Poverty na disease(I swear)

Wey no get thinking

E wicked goh

And I swear e no get pity

Oluwa I still Dey your door dey knock

And time don dey go,give me cash to mold

Make this boy no just see me carry eye comot

Work boy

Shey na you wey go spoil my work

Oluwa

Na only you wey I fit call

As you run am for them

Make you run am for me

Marcus!!!!!

As I dey work I dey pray eh

Oluwa make you show me the way eh

As I dey work I dey pray eh

Oluwa make you show me the way eh

Life e no easy oooo

Ooohoo

Oluwa make you show me the way eh

Life e no sexy ooo

Ooohoo

Oluwami ooo

Biko show me the way ehh

Life e no easy ehh

E no easy ehh

I say e no easy ehh

Oluwa show me the way ehh

Life e no easy eh

Odiri easy eh

Asim odiri easy eh

Oluwa show me the way eh

It’s black entertainment

When you look in my eyes

It’s fortune at the back

Because I get the mind

Oluwa na when you go send bread come

Cos I don dey taya

The boy don too wait

Make we give this people something to talk

After all

Them still dey carry me comot

Oluwa

This life na general market

As you knack them hold on

Make you knack me

Pick two pick two

As I dey work I dey pray

Oluwa make you show me the way eh

As I dey work I dey pray

Oluwa make you show me the way eh

Life e no easy oooo

Ooohoo

Oluwa make you show me the way eh

Life e no easy oooo

Ooohoo

Oluwami oooo

Biko show me the way ehh

Show me the way

Show me the way

Make you show me the way

Show me the way

Show me the way

Oluwa show me the way eh

Omo life no be your mate ooo

So to make am!!

You gat dey loyal

We here to stay

Most popular songs of Marcus

Other artists of House music