Ginger me (feat. Konzi)
Omo shayo for the girls Dem
This your backar got me stranded
I be shikawo for you matter
That's right
I fit slaughter for your matter oo
Shake your little waist move your body for the mandem
Do it for a badman
Roll it like a ganger
Your body give sensation ee be shining like a lantern
Sing your little song let's respect like an anthem
Omoge de ginger
She said her name was linda
She said she's born in Lagos but she's staying in Atlanta
Orange like a fanta
Pretty like casandra
My princess sent from heaven your my angelic Samantha
Ginger you ginger me
I love you the way you ginger you ginger me oo
Linda you ginger me
The love wey you gimme will forever be
Ginger you ginger me
I love you the way you ginger you ginger me oo
Linda you ginger me
The love wey you gimme will forever be
Ogogoro shayo and kolaq alagbo dey make me fall down
Am on the shayo vibration
This your loving contagious ohh ohh
Oya kpekele kpekele jo da asampete move on now
Your body causing vibration
Get a standing ovation oooh ohh
This your waist connotation
Make a nigga wanna turn to your station
Me no want conversation
Come and get this sexy donation
This your waist connotation
Make a nigga wanna turn to your station
Me no want conversation
Come and get this sexy donation
Yeahh yeah yeah yeah
Ginger you ginger me
I love you the way you ginger you ginger me oo
Linda you ginger me
The love wey you gimme will forever be
Ginger you ginger me
I love you the way you ginger you ginger me oo
Linda you ginger me
The love wey u gimme will forever be
Ginger you ginger me
I love you the way you ginger you ginger me oo
Linda you ginger me
The love wey you gimme will forever be
Men she ginger me oo and cooling my stress
She drive on top of me and then send me to rest
While she pulling my vest and am sure that's the best
The way she do it sharp men she be running like Dest
I do my communication
Passing information
Study girls men I did like examination
Its just an observation
No need for calculation
The shawty too fine
She attract the whole congregation