Money

Ike Nelson

Nezzy oh
Prosong noni
Ahh
I been dey sad when nothing dey my eye don red everybody don see sege
No food to chop
We nor de go school mama dey hustle the life e nor good the government nor good eh
Walahi we don see sege
So if your time don reach my guy you must to shine
I've been broke all my life
Igbalode
Guy this is my time to shine
And please don't waste time
Na money dey my mind
So make I fit set my plans
Ahh ahhh
Where the money dey na em I go dey
I no like gobe
Make my hustle pay
I go dey okay
If money don dey
I go dey okay
Make money just dey
Ah ahhh
So if my time don reach I go shutdown O2
I go collect the headies oh
I go perform the magic ahh
Dem begin dey imagine ahh
As e go begin dey happen
I go perform the magic
Dem go begin dey imagine
Sey
So if your time don reach my guy you must to shine
I've been broke all my life
Igbalode
Guy this is my time to shine
And please don't waste time
Na money dey my mind
So make I fit set my plans
And I pray make I nor fall
Because nobody dey before
Where the money dey na em I go dey
I no like gobe
Make my hustle pay
I go dey okay
If money don dey
I go dey okay
Make money just dey
Where the money dey na em I go dey
I no like gobe
Make my hustle pay
I go dey okay
If money don dey
Ah ahhh

Most popular songs of Nezzy

Other artists of