If You Ask Me

Omawumi

If you ask me na who I go ask
The matter wey we see so e tay wey e start
No be me go talk am e heavy for mouth
If you ask me the matter for ground eh
Na who I go ask

If you ask me na who I go ask
The matter wey we see so e tay wey e start
No be me go talk am e heavy for mouth
If you ask me the matter for ground
Eh na who I go ask

The reason for the reason for the reason why I'm soliloquizing yeah
The things wey I dey see wey I dey hear e I no go lie e pass me
I want to tell the story and I've got to tell It from the starting eh eh
About a man a woman and their girl pikin
Wait till the second verse before my story begins

If you ask me na who I go ask
The matter wey we see so e tay wey e start
No be me go talk am e heavy for mouth e
If you ask me The matter for ground
Eh na who I go ask

Ooo the woman travel leave her daughter with the husband
Home a lonely home a lonely
E no tay I begin see the man his daughter
And them dey play strong play they play strong play
A month later the daughter say her period delay
I ask her who touched her she say her daddy only
I don't know what to say I don t know what to tell her mother
E be like say she get belle e

If you ask me na who I go ask
The matter wey we see so e tay wey e start
No be me go talk am e heavy for mouth
If you ask me the matter for ground oo eh
Na who I go ask oh oh oh

Eh na who I go ask eh eh

The story wey I talk e be like say I dey play
But all this type of things they happen everyday
Speak out or take some action abeg you no delay
No let matters worse pass as e dey as e dey

If you ask me na who I go ask
The matter wey we see so e tay wey e start
No be me go talk am e heavy for mouth oo
If you ask me the matter for ground eh
Na who I go ask ah ah aha ah ahah ask e
Na who I go ask

Most popular songs of Omawumi

Other artists of Middle of the Road (MOR)