Warn Yourself

SizzlePRO, Wizkid, Omawumi

Hm oh uh oh oh Omawumi
Uh uh ha e uh ha come on wey dem

I know say I get am
So I no need anybody to tell me
Say I dey sexy yea e
I dey see you dey check am
And I know say you want to test me
You really want to test me yea e
Stop wait a miunte
I know you want your sugar released
But the jedi jedi wey go catch you
E no go finish
Baby make we relate oh
You no go dey wait ooo

But you dey waka pass the thing
Stand dey look my behind you fit craze oh
You fit craze oh you fit craze oh no dey look oh
You wan climb tree wey old men
Dey point from afar
Take your time oh take your time oh
Take your time oooo

My baby liking the way you liking me
I'm digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me
My baby liking the way you liking me
I'm digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me

Sexy mama beautiful mama
Shey you go give me number
Age is nothing but a number
Beautiful mama
E de nide nity mama
See e dey e ty mama
Le ta l e ty mama
I see her be liking her waist mama
Give it to me mama
No dey waste my time mama
Be my sweet sixteen mama
Oh I'm liking your waist mama
Give it to me now now
Say da ni don da ni don didi give it to me now now

Ha ha haha ha you dey waka pass the thing
Stand dey look my behind you fit craze oh
You fit craze oh you fit craze oh
You wan climb tree wey old men
Dey point from afar
Take your time oh
Take your time oh

I'm baby liking the way you liking me
I'm digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me
My baby liking the way you liking me
I'm digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me

I say stop wait a miunte
I know you want your sugar released
But the jedi jedi wey go catch you e no go finish
Baby make we relate oh
You no go dey wait oh

You dey waka pass the thing
Stand dey look my behind you fit craze oh
You fit craze oh you fit craze oh
You wan climb tree wey old men
Dey point from afar
Take your time oh take your time oh
Take your time oh take your time oh warn yourself oooo

I'm baby liking the way you liking me
I'm digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me
My baby liking the way you liking me
I'm digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me
My baby liking the way you liking me
I'm digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me
My baby liking the way you liking me
I'm digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me
My baby liking the way you liking me
I'm digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me
My baby liking the way you liking me
I'm digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me yea

Most popular songs of Omawumi

Other artists of Middle of the Road (MOR)